Wetin We Go Reflect On 81: Power and Mercy
Imagine one dictator wey dey rule one country, wey get power wey no get limit, and wey still be man wey anger full im heart, wey dey wish people evil and dey seek revenge. Dis no be person wey you go want make vex. Now imagine person wey be di opposite. Imagine person wey get power wey no get limit and wey still get di blessing of heart wey full of pure…